Hennessy for my cup
Henne′ dey for body oh
Shayo gallore, see oju ti leri oh, yeah, yeah
All of girl, them bad we go kill somebody oh, eh eh
Say the ginger go kill somebody oh
If you want to touch my body oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah)
You gat to spend the money (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah)
Bottles must to pop oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah)
Help me spray the money oh (yeah-yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah-yeah)
Wetin be that wey dey ginger the player? (Shayo, shayo)
The bottles we pop na Moet (shayo oh-oh-oh-oh, shayo)
Omo na shayo gallore (shayo oh-oh-oh-oh, shayo)
Some dey, dey sip Hennessy (shayo oh-oh-oh-oh, shayo)
Aunty Sikira, broda Peteru
Aunty Sikira, broda Peteru
Aunty Sikira, broda Peteru
Aunty Sikira, broda Peteru
Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh
Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh
Hennessy for my cup
Henne' dey for body oh