Video Sisi Maria de Maleek Berry

Video de Sisi Maria

Maleek Berry


Sisi Maria
Maleek Berry

[Intro]
Uhh
Bounce (Bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (Bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh…

[Coro]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

[Verso 1]
Only you, only you baby
Afurum gi n’anya (Eh eh)
No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)
Give me chance, anyday I go love you tire (eh eh)
You too too sabi, your mama too too try

[Puente]
Eyea eh eh
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby


[Coro]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah


[Verso 2]
We go hammer, I go buy you plenty Diamond
Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one, omo you my number one
If you no dey I no go function

[Puente]
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

[Coro]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah


[Coro]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

[Coro]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah


Comparte Sisi Maria! con tus amigos.


Que tal te parece Sisi Maria de Maleek Berry?
Pesima
Mala
Regular
Buena
Excelente

Video Sisi Maria de Maleek Berry
Sisi Maria
Maleek Berry
Comprar en Amazon

Otros Videos de Maleek Berry

4 Me

Maleek Berry Ver Video

Own It

Maleek Berry Ver Video

Flexin

Maleek Berry Ver Video

Lost In The World

Maleek Berry Ver Video

Let Me Know

Maleek Berry Ver Video

New Bounce

Maleek Berry Ver Video

Love You

Maleek Berry Ver Video

Bend It

Maleek Berry Ver Video

Nuh Let Go

Maleek Berry Ver Video

Been Calling

Maleek Berry Ver Video

Que opinas del video Sisi Maria de Maleek Berry ?