Letra Alright de Falz

Letra de Alright

Falz


Alright
Falz
(0 votos)
Good God have mercy, God have mercy

Have got something on my mind, but you cannot tell nobody
Cos you cannot wait tonight, baby it's just you and I
Ride all through the night, hard to be feeling light
Clown, baby you my Barney, (?)
Me no like no problem for my life, you'na mean
But am ready for everything am tonight
And you know say I don't wanna hurt nobody
Don't wanna tell a lie, hold am to your body

You know wetin cause am e mi lowa lara'e
Tell your people dem make dem no para
Make you tell your mummy and your father
You'd be alright, you'd be alright
Run away, baby bami salo, anywhere you wanna go my baby kalo
You'd be alright, you'd be alright
Baby catch the feeling, catch the vibe
You'd be alright, you'd be alright

You go tell your mummy story, you go tell your daddy sorry
We go need to run away, me I don dey plan the journey
We fit to stop for Ghana,
or maa start dey ja before my people start to holla
Me I no fit stand the drama
Just pack your load and wait for me in the backyard
Awon araye ni pe dan dan ni, Yoruba
But I don't wanna hear that rubbish, don't wanna hurt nobody
Don't leave a lie

Oro ife yi lo ka mi lara o, tell your people dem make dem no para no
Make you tell your mummy and your father
You'd be alright, you'd be alright
Come run away, baby bami salo, anywhere you wanna go my baby kalo
You'd be alright, you'd be alright
Come catch the feeling, catch the vibe
You'd be alright, you'd be alright

Uncle Gate, bo'wa l'asiri, where we going ma bi mi
Just lock the door bi boys quarter and leave the key for Rashidi
Emi ko lo ma jiri, but I'd pick you up for like tiri
You go meet me for that canteen to wa leyin'le mama chichi
Sare sare, wa bami and make sure say nobody come to see
Hope your daddy don't kill me, but I know your mummy go call police
But you are the one that told me, that am your one and only
It's that perfect love story

You know wetin cause am e mi lowa lara'e
Tell your people dem make dem no para
Make you tell your mummy and your father
You'd be alright, you'd be alright
Run away, baby tete j'alo, joko si'nu motto je ka salo
You'd be alright, you'd be alright
Baby catch the feeling, catch the vibe
You'd be alright, you'd be alright
Run away, baby tete j'alo, joko si'nu motto je ka salo
You'd be alright, you'd be alright
Baby catch the feeling, catch the vibe
You'd be alright, you'd be alright
Oro ife yi lo ka mi lara o


Comparte Alright! con tus amigos.


Que tal te parece Alright de Falz?
Pesima
Mala
Regular
Buena
Excelente