Letra Ire de Oritse Femi

Letra de Ire

Oritse Femi


Ire
Oritse Femi
(0 votos)
This song is dedicated to a musical legend,
Ras Kimono, may your soul rest in perfect peace
(?)
Oh oh, see them crying, police are shooting innocent people
Oh oh, see them looting our country money yeah, take it to overseas
A lot of killing in a me country, oh what a pity in a me city
Give us little sugar in a we tea, that is not too much
Give us little sugar in a we tea, we no want cake again
Give us little sugar in a we tea, we don't want bread oh oh
Give us little sugar in a we tea please and that would be okay
The smoke of generator's killing my
people and our water smelling Sh! t
Where is the love, where is the love, tell me where is the lo-ove
Where is the love, where is the love, tell me where is the lo-ove
I say give us little sugar in a we tea, we don't want no bread oh
Give us little sugar in a we tea, we no go complain
Dem say Fela don sing am before before,
won ni ki la tunma ko fun won ti wa fi gbo
Maa na Dey hustle wetin wife and pikin go chop
Salary no fit solve all the bukata at once
Bagging the first class still you no fit get good job
Each and every day our crude oil here dey fall oh
(?)
Where is the love, where is the love, tell me where is the lo-ove
Where is the love, where is the love, tell me where is the lo-ove
Under pressure, Nigeria is under pressure,
Under pressure, my country is under pressure
Under pressure, my people is under pressure,
Under pressure, our government is under pressure
There's no food in our pikin belly,
too much fighting and problem in our National Assembly
Because someone Dey disappear with no traces
Dem say Fela don sing am before before,
won ni ki la tun na ko fun wan ti wan le gba o
One man Dey hustle and his salary no Dey come
As this country Dey go omo ko ye mi mo o
(?)


Comparte Ire! con tus amigos.


Que tal te parece Ire de Oritse Femi?
Pesima
Mala
Regular
Buena
Excelente