Letra Pablo Alakori de Adekunle Gold

Letra de Pablo Alakori

Adekunle Gold


Pablo Alakori
Adekunle Gold
(0 votos)
Dem no born me with silver spoon, my beginning rough o chale
I no enjoy my life like other children at all
I grow up myself o, I hustle taya oPerson wey get ambition no dey wait for manna o

Wuru-wuru to the answer (wuru-wuru to the answer, oh)
Mago-mago no be the way (wayo no be the answer, oh)
Stop wasting your time o, no play with your future
All man for hin sef o, no shortcut o

Abeg (oh-oh)
Abeg, brother, abeg
(Ma-ma ja le o) ma ja le o
Abeg (oh-oh)
Abeg, sister, abeg
(No shortcut, oh) no shortcut oh, abeg

You sit down for house oh, dey beg-beg for money
Pablo alakori, padi jawo fine bara
No dey rush lo-lo, some things dey take time o
To be a man o, my brother o, ko easy

Wuru-wuru to the answer (wuru-wuru to the answer, oh)
Mago-mago no be the way (wayo no be the answer, oh)
Stop wasting your time o, no play with your future
All man for hin sef o, no shortcut o

Abeg (oh-oh)
Abeg, brother, abeg
(Ma-ma ja le o) ma ja le o
Abeg (oh-oh)
Abeg, sister, abeg
(No shortcut, oh) no shortcut oh, abeg

Ireje osi nu foto, oun o se lomagba
You no do anything, but you want to hammer
I sorry for you ah, I′m sorry for you, my brother
No play yourself oh, time dey run o away

Wuru-wuru to the answer (wuru-wuru to the answer, oh)
Mago-mago no be the way (wayo no be the answer, oh)
Stop wasting your time o, no play with your future
All man for hin sef o, no shortcut o

Abeg (oh-oh)
Abeg, brother, abeg
(Ma-ma ja le o) ma ja le o
Abeg (oh-oh)
Abeg, sister, abeg
(No shortcut, oh) no shortcut oh, abeg

Oh, na, na, na, abeg o
Adekunle Gold (abeg, oh-oh, abeg)
Para, para, para (abeg)
Para, para, para (oh-oh, abeg)


Comparte Pablo Alakori! con tus amigos.


Que tal te parece Pablo Alakori de Adekunle Gold?
Pesima
Mala
Regular
Buena
Excelente