CODENAME!!
Rapper Wey Dey Sing Song
Yeahh
DAMN FRESH ON THE BEAT
Oya Dance Madam
Koloba Kokoma
Koloba Danci Madam
Koloba Kokoma
Any Thing You Want Baby Name Am
I See Us In A Way I No Fit Explain Am
We Go Born Junior And Name Am Neymár
And If Thats A Perfect Picture Na To Frame Am
Doctor I Wanna Treat You Like A Queen ooo
Lecture I Wanna Teach You Everything oooo
And As She Drips Like Me Fuck Up The Stores
Gucci From My Head To Toes Looking Clean No Dettol
But If I Tell Her Say She Pretty She Go Yimu
And If I Tell Her Baby Kiss Me She Go Yimu
My Heart Dey Beat For You Like A Producer
Be On The Beat For You Like A Producer
I Say I Wanna Be With You You Dey Yimu
Girl If You Do It One More Time I Go Binu
And Baby Now Is The Time For You Not To Waste Time
Cause I Dey Trip For You But My Shoelace Tie
Unbeliva
Uhhh Yeah
Everything That You Do
Put A Broda Man For Cruise
Me I No Fit Tie My Shoe
Unbeliva
Uhh yeah
Everything That You Do
Put A Broda Man For Cruise
Now I No Fit Tie My Shoe
I'm Loooooo
I Swear My Heart My Soul And Liver My Kidney Sef Dey Ginger
Cause I Long For You And I Wan Born For You
I Swear Its Indescribable Normally
To Get A Nigga Wey Go Loving You Properly
Wanna Talk And You Laugh Dey Bother Me
Noo Dont Bother Me
Baby Ji Ma Sun
Lets Work It Out Like A Gym House
On A Low On A Low
Keep It In House
But You Dont Seem To Believe That
Unbeliva
Uhhh Yeah
Everything That You Do
Put A Broda Man For Cruise
Me I No Fit Tie My Shoe
Unbeliva
Uhh yeah
Everything That You Do
Put A Broda Man For Cruise
Now I No Fit Tie My Shoe
Ogede Don Ripe ooo
I Know You Taste Like Mango
Paw Paw Pineapple Orange And Apple
You Got A Juice Like Thatttt
And I Know You Know That ooo
I Wanna Give You Right Now
Uhhh Yeah
Baby Girl You Too Set
No Deyy
Only You Nobody Else
No Deyy
And If You Do It One More Time I Go Binu Ehhhh
Unbeliva
Uhhh Yeah
Everything That You Do
Put A Broda Man For Cruise
Me I No Fit Tie My Shoe
Unbeliva
Uhh yeah
Everything That You Do
Put A Broda Man For Cruise
Now I No Fit Tie My Shoe
Ahhhhhhh